I go still talk am sha😂
Feel free
Naso, before wetin we Dey use candles do
I tire, him Dey feel ontop that y
I’m here boss, let’s get it moving
Sharp, my OG don show
Hammer Candlestick it signifies the rejection of lower prices.
Second point
Very good, let me send this to the group
Yes, this will get the ball rolling
I don show
Make I drop my 2 cents
Good Morning Cecee
Which breeze blow you come this side Emma?
Questions dey up, oga go answer
Yes, I sabi
Hanging Man Candlestick, nothing we no go see fr Trading
Sellers are gaining strength,
Price is moving down
Potential bearish reversal
See talk 😂
Good, actually interesting
Sure, there’s Cold!
In Jos Abi, yes there’s cold o
Good morning
I don sleep and yawn like 200times
I go lie for you?
I think say na only me