Nice
Gm gm
GM GM Everyone…
Chanel your energy like Spain… LFG
😂
😂😂
If no be seen finish
Guy which one be seen finish
Nasooooo… make dem cryyyyyy, Spain don collect am
Let's Go✨👏🏽👏🏽🖤
Ready and seated
To the Freaking Moon
Active
I see you Pisces
I want to learn
Naso… you’ve come to the right placeee
I Dey hear fess oooo
I see you naaa
All the way💯💯💯
Like maddd… GM GM
France 🇫🇷 neva see anything
Lift me, I'm others
Comot there 😂😂😂
Na you suppose life me
Sharp
Sharp like madddd
Make dem flog their papa
My brother yamal na talk and do
Which brother… make I hear word
Lol winner
Yes ooo… thats the only way up… GM GM
Today Argentina 🇦🇷 go win England 🏴