What do u think about forex and gambling????
Are they moving the same direction
This is a very dicey conversation sha😅😅😅
What are some of the reasons trader ditch their plans???
Where/ when was the first time you heard about forex trading?
Two years back
As i see sey stress dey, i commot hand😭
I think Forex is more strategic while betting is more of luck… hmmm but there are some people that bet for a living o
1 boredom
2 distractions
3.overconfident or lack of confidence
4. Fatigue
True or lie???
Who did you hear it from?? And do you believe that if you had still continued, by now you’d have been more stable?
They no dey the same at all
Lack or over confidence ba
Sometimes the lines become blurry between suffer and discipline
Guy no be only you oooo
But lack of funds contributed to mine sha
No money to invest to pay for lessons sef
I needed personal mentorship but no money
Your chats are boring 🥱😫
Yes 👍
Guy, na that funds thing na en even weak me pass
Since 2022
Forex is boring if u never Dey make money bro
Omoh Forex need money like mad, imagine say you get normal job wey you won use dey fund your Account, but you need concentrate for work and you gas chop omohhh… you go begin see red red… everywhere red
Naso oo, other people stories na just story if you never smell succes… see them Ahmed XM, Them Jeff as well
Yes
When I was in 300l my course mate offer to teach me trading oooo For free but I must have a laptop and dat was my major setback den
Money no Dey lappy no dey
But now people dey trade with just phone ooo… Omoh I go put my mind, no lessons without losses
True
But I neva give up oooo
I must chop forex money
Na time