No worries argentina no go shame us
let’s get it bruh ❤️
Let’s freakin Go
They better ooh… me I won bet sef
Nawa oo 😂
Yes
Life no hard....😫😂
Guyyyy😂😂😂😂 with $10
Yes and Benz😫😂
Omoh… it’s close to exams, a month to sha. Are you a finalist?
No I'm not
I'm in my 2nd yr
Yes oooo… I dey see you Pisces
I'm active
Omohh… this thing you’re doing is very wise oooo… Belike na you go chop am
God dey my back😫😂
Wisdom is profitable 🌚🌚
What's the vibe...?
I want to drop memes🥱
Let's be grateful to God, some people dey prison, some dey plassu...😂
"It's a small world"
Until dem carry ur contribution money run😂😂
If you're in 100lvl rn, I don't even know what to tell you.....😮💨
As a guy...that girl that left u because you don't have money....
Nothing will happen to her🥱😂
"she is just a friend" keh
Person wey get nyash pass me😭😂
Weather for two...
Belle for one....
Clock itttt.......😂
Guyss...
Ever since i rub anointing oil for my sim, i never buy data🤭😂
We been write one surprise test for class today......omo as i see question na once i clean my lip combo😭😂
Rich female bestie needed😫😭
Any man that says he loves you and does not give you money is lying 🥱🥱