π¨π³πΊπΈ Chinese Yuan hits strongest level against the US dollar in over 3 years.
Hmm
Omo. My back still dey paain me from the workout on Friday
Saturday ser
Remember guys, trade eat sleep repeat
Patience is a virtue
Wow
Hello
Hi
What's the topic of the day
Share food for boys na
Na only if you get wetin to eat na
Can you drop your chart? I'm seeing a possibility either ways sha. So I'd just wait for my confirmation.
sorry for the delay boss.
πππ
This year nah my year sha
Normally.
I didn't know it was gold u trade oo
@imjayblvk
Which pair u dey trade most?
I just checked in to the trade.
Oh
Alright Boss
Apple's stock $APPL rn
Ajehhh, na Sunday for church, na em I start to dey feel amππ
I just dey see market charts everywhere. Oh Lord, when I go see this money use trade amπππ
Good evening guys
How's trading going over there?
This BTC trade wey I hold almost a week now don dey pour π
ETH didn't trigger, missed entry