This BTC trade wey I hold almost a week now don dey pour 📉
Nawa ohhh.
Nice work though
@promisefx Awfar
JUST IN: Peter Schiff says "sell Bitcoin now."
JUST IN: 🇺🇸 Trump Media is charging up to $1.2 million per year for faster access to President Trump's Truth Social posts.
Trump broooo
Na u dey active pass
Good evening everyone
Na my work be that
Evening Gee
Good evening all 🥲
Good morning y'all
It's a brand new day
Let's stay jiggy💯
Yeah good morning
How una dey?
Good morning all
Low-key NAS100 na milking village
Na waa oo
Abeg make e sell I dey on a sell position right now
E get wetin I noticed this period
Everybody just dey chop sl low key, but newbie oo, amateur oo and idolo if you entry X the timeline is quite as fuck
This priod na patient and risk management will save you
I have found out that the market is Designed to punish the impatient once, cos tell me how a high volatility assets as BTC would be moving as slow as snail