No be you ask, I no even know if na question you ask Abi na answer you give
๐
Comot there
The difference is the spread and the spread is 2
2 pips represents the spread
Torhh me sef do my research nau
I ask question, I added my contributions
Na una wey be OGs nau
Na una suppose dey explain the thing for us๐ฅฒ
Torhh
So in all, the spread na 2
No put me for talk guy ๐
๐๐
The spread is the gap between a currency pairs buying(Ask) and (bid)selling price
Another person now go Dey talk about sense
Sharrap dia
The difference is in the spread which is by 2pips
Fairs
The spread is simply the cost of entering a trade, calculated as the difference between the Ask and the Bid
For example, For Eur/USD , if you buy at 1.052 and then sell at 1.050, it has a gap by 2 pips, which is the spread
Yes, the spread is 2
Omoh see as brain box full everywhere
Our OG, Hellen
Peter and Paul with una disagreements all the time
If at all, let me do my due diligence