News dey affect market = NEPA, Fuel, and girlfriend stress.
POV: Naija forex trader 😂
"Guy I just enter trade"
Translation: "Guy I just enter problem"
My mentor de UK= YouTube guy wey de flex rented lambo.
He’s based in Dubai= Green screen + VPN location.
Hey guys. How’s everyone doing today ?
All good
How about yours
As beginners, what have you learnt so far?